Ace comedian, Debo Adebayo, fondly known as Mr. Macaroni,
has berated celebrities for being beneficiaries of the government, whom he
claimed stifled activities of the #EndSARS anniversary.
In a lengthy Instagram post on Friday, the comedian spoke on
how the government has clamped down on the events planned out one year after
the protest.
The comedian, who was instrumental in the protests last
year, called on the youths to unite towards making progress in governance.
His statement, majorly written in Pidgin, read, “I wan talk
my mind as e dey pain me!! E don reach one year wey EndSars happen. Anytime wey
people say dem wan do anything wey relate with Endsars for this Lagos; na so so
Police Vans, Trucks, even Armor Tanks wey dem go pack full the place.
“This same Lagos wey dem go dey rob people for broad
daylight and nobody will come to your rescue. Now October 20th is almost here.
“We say we wan do peaceful walk to Tollgate, dem say no. Oya
make we do Summit for Landmark Event Center, in a controlled environment and
discuss with ourselves, some powers above don threaten them.
“Those ones don talk say we no fit hold event there again.
And how can anyone blame them honestly? Dem dey protect themselves, dem
business and customers.
“My question is, can’t Nigerian Youths gather again to
discuss the Way forward? Ok. Na una plan to rule forever be this??
“Lagos State Government has an event this evening. Infact
Top Celebrities go dey there to perform.
“Lagos state dey do show days before October 20th but other
Lagosians can’t gather for their own peaceful summit?? Before I talk finish
now, you go hear ‘they will hijack your summit’.
“So how Una dey do Una own shows and political rallies wey
dem no dey Hijack am?
“For the celebrities, make we dey reason this thing.
Government no good but una dey chop Government money.
“I no say make anybody no chop. But there are some things
bigger than money!! If na Government wey dey treat the people better now, e for
even better. People are suffering and these people are doing nothing about it!
“The last time wey police carry me, dem beat me and the
others!! They stripped us Naked!! Dem dey ask me say “Sheyb na me wan dey
disturb Governor Abi” Shey na that kain Government I go respect?
“If there will be any peaceful walk on the 20th, I’m still
down. But it must be all of us together.
“E no go bad if Una go for the Government’s show and still
attend a summit or take a walk for the youths. Everybody want Coconut Water but
nobody want make dem break the coconut for their head.
“For Nigeria, even if you let them break Coconut on your head,
powers above still fit no let the others drink the coconut water. We must all
come together!” (sic).
Advertise on NigerianEye.com to reach thousands of our daily users
No comments
Post a Comment
Kindly drop a comment below.
(Comments are moderated. Clean comments will be approved immediately)
Advert Enquires - Reach out to us at NigerianEye@gmail.com